Hey, are you looking for Yemi Alade’s new Song Fake Friends (Iro Ore)? You’re in luck, because I have the link for you to download, view lyrics and watch video.
Yemi Alade, a naturally gifted Nigerian female singer and composer, has given her devoted fans a brand-new hot hit titled “Fake Friends (Iró re).”
This original blockbuster hit song should be essential for every music lover out there.
DOWNLOAD AUDIO: Yemi Alade – Fake Friends (Iro Ore)
Stream Yemi Alade – Fake Friends (Iro Ore) on Apple Music
Stream Yemi Alade – Fake Friends (Iro Ore) on Spotify
Stream Yemi Alade – Fake Friends (Iro Ore) on Youtube Music
Download Top Naija Songs This Week
Yemi Alade – Fake Friends (Iro Ore) Lyrics
When the money come…
Hmmm normally, hmmm normally…
When the money come, I go change my face
All of my fake friends we no go dey relate
When the money come, I go change my face
All of my fake friends we no go dey relate
Hmmm you know oooo everybody get opolo
Eh depend on the way you use am ooo
This life na free lance ooo
Now am getting money ooo
Locate the bag and I secure oo
Dem hating cos am getting
I know want make dem near me
Over me, ire ore, iro ooo iro repete
If you know love me now, make you no love me later
Ire ore, iro ooo iro repete
If you know love me now, make you no love me later
If you know no love me o
Love me now
I no go fit love you later
When I make that paper
If you know no love me o
Love me now
I no go fit love you later
When I make that paper
Shey you go dey
If money no dey my pocket ooo
Back when I dey live my life on a low budget ooo
I no dey pick your call
You dey vex for me
When I dey knock your door you dey form for me
When I dey for streets you no remember
When I dey Ebute metta
When you get money I been dey suffer
I been dey call, you no dey answer
Over me, ire ore, iro ooo iro repete
If you know love me now, make you no love me later
Ire ore, iro ooo iro repete
If you know love me now, make you no love me later
If you know no love me o
Love me now
I no go fit love you later
When I make that paper
If you know no love me o
Love me now
I no go fit love you later
When I make that paper
Decale Ma
Decale Ma
Decale Ma
Decale Ma
You know oooo everybody get opolo
Locate the bag and I secure ooo
If you know no love me o
Love me now
I no go fit love you later
When I make that paper
If you know no love me o
Love me now
I no go fit love you later
When I make that paper